Saturday, 14 June 2014

TINUBU SAYS - SHUT UP!!




Asiwaju talk make dem shut up o cos APC no be party of primaries, if you no like Ambode or Hamzat or GOS, na una sabi, just decamp to APGA, sikena.

No comments :

Post a Comment