Saturday, 1 March 2014

OMG! MICHELE OBAMA NIGERIAN LOOK-ALIKE!


Abi na Patience Jonathan she resemble, Remi Tinubu ke? Oga use ya glasses, haba, small time una go talk actress Iyabo Ojo! Nigerian Michele!! 

We dey BBM too, make una join us on 2B81C033 @Lamzatblog @lamzat #lamzatblog

No comments :

Post a Comment