Monday, 26 August 2013

SOUP MONEY YOU NO DROP.........................



Follow us on twitter@LamzatBlog
Youtube +LamzatBlog77
BBpin 28625F38
Fantastic shoppers discounts at http://shop.monetizer101.com/Lamzat
Like our Facebook page https://www.facebook.com/LamzatBlo

Make una judge o!
Soup money you no drop
School fees na wahala
To perform tibitibi na war
You dated her for 10 years you no marry am
For office you no pay salary
For station na bribe 24/7
For school na cheating parole
For love na double dating
For Church na pastor smooching
You come dey complain say one Governor or President no perform
Abeg tell me how you take beta pass dem! See ya mouth like crocodile!!



1 comment :

  1. Abeg na wetin dem D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do hia!! ROTFL na bakery dem do d wedn??? See face like monkey wey lick lime lollll

    ReplyDelete